文章

Sorry Sorry -Femi Kuti-歌词

Sorry Sorry -Femi Kuti

If my eyes no decieve me

And na true be things my ears dey hear

Politicians and soldiers make e meeting

Our country dem wan repair

Dem dey make like say

Dem know o know

Say na dem a spoil our country so

As dem dey dabaru am dey o

Na so my people dey follow o o

I sorry sorry o i sorry for Nigeria

I sorry sorry o i sorry for Africa

Sorry sorry o

I sorry sorry o i sorry for Nigeria

I sorry sorry o i sorry for Africa

Sorry sorry o

As we [never get decided]

Look my friends

Dem no like to hear word

Na to dey follow follow follow dem enemies

Like zombie dem dey go dey march dey go

Dey fight for other people

Wey spoil Nigeria so

These politicians and soldiers

Dem be one and the same

No one different [from] the other

My people no wan know

But with kind of leaders

Africa no get hope

Africans will suffer

We go suffer reach our bone

I sorry sorry o i sorry for Nigeria

I sorry sorry o e gba mi o

Sorry sorry o

I sorry sorry o i sorry for Nigeria

I sorry sorry o i sorry for Africa

I sorry sorry o e gba mi o

  • 《be sorry for是什么意思》

    英文:be sorry for中文意思:对...感到懊悔, 对...感到遗憾, 为...感到惋惜, 对...感到怜悯...

  • 《be sorry about是什么意思》

    英文:be sorry about中文意思:对...感到后悔...

  • 《对不起 (Sorry) - 安小能-歌词》

    对不起 (Sorry) - 安小能词:MC全能曲:MC全能对不起 总是顾及不到你对不起 没有给过你真的关心对不起录歌时没有回应你的短信对不起 在一起使我没有懂得珍惜对不起 给了你太多的压力对不起 连你生日我都会忘记对不起 从来都没有说过我爱你...

  • 《宝贝 I'm sorry - 李小马飞-歌词》

    宝贝 I'm sorry - 李小马飞词:李小马飞曲:李小马飞也许我让你感到疲惫对不起那是我的不对你的美使我梦中沉醉梦中我全是你的美也许我让你感到乏味是不是成了你的负累本以为可以忘记了你点点滴滴都渗透着泪宝贝我真的放不下你好想...

  • 《Who's Sorry Now - The Barry Sisters-歌词》

    Who's Sorry Now - The Barry Sisters以下歌词翻译由微信翻译提供Who's sorry now现在谁心怀歉意Who's sorry now现在谁心怀歉意Who's heart is aching for breaking each vow谁的心在为违背每一个誓言而...

版权所有©四级英语单词   网站地图 陇ICP备2023000160号-4